Gistlovers, a famous blogger who operates mainly on Instagram- has disclosed that Don Jazzy could reunite with his former wife Michelle Jackson.
The faceless blogger who takes delight in kicking the butts of celebs with exclusive stories most of which turn out to be false said Michelle who is based abroad has decided to meet up with Jazzy so they could rekindle their old flame.
Gistlovers further revealed that she will arrive in Nigeria on April 29th and that they will meet at Victoria Island in Lagos.
The post reads:
“Hello tueh tueh our online inlaws make una Dey get ready to host Don jazzy Ex wife in Nigeria oo and to y’all side chics of don( both male and female ) make una Dey pack una load small small ooo, person wey get property wan come naija on the 29th of April ooo.
So she’s taking a flight by 29th of April, she don get her visa like this , odikwa set, everything don set and meeting point Na VI oo, I just say make I inform una ooo make the matter no go turn yam pepper scatter scatter if she meet una an announced abi them wan settle ni??
Online in-laws and online God when, make una Dey warm up ooo, if them settle like this Na aso ebi remain oooo, i come in peace.”
Swipe the post below to see more: